Man Like 2black
3K posts


@ManLike2black @SMURFIYY @Wizarab10 That one concern you me and you dun talk finish. You need education. You lack intelligence and intellectual reasoning
English

@victorvica_ @SMURFIYY @Wizarab10 So uno know say market men and women Dey pay tax? U no know say importers Dey pay tax? You no know say Okada riders Dey pay tax, uno know say some places landlords Dey pay tax? All dix na d money wey government supoose use fix basic amenities but then Dey chop am..make I school u
English

@ManLike2black @SMURFIYY @Wizarab10 Ok but no steady power supply, no security. Only to work Dey your head but basic amenities for human survival no Dey. That’s why you believe everybody have to suffer to make it around you.
Your friends and family member should run away from you and cut you off immediately
English

@victorvica_ @SMURFIYY @Wizarab10 We have military working, na them supoose provide security, but the government no Dey fund them even when they are working, we Dey pay bill and we no Dey see the light, the government Dey collect tax from us and from every state but we no Dey see Wetin them use the money do
English

@victorvica_ @SMURFIYY @Wizarab10 If them cut you off cut them off too na😂 so if peesin cut me off make I come Dey vex😂 if u cut me off me sef go cut u off no body Dey feed anybody or them tell u say I Dey depend on people😂 bro I always hustle my way up so if u cut me off me sef no care…I no need ur money 😂
English

@ManLike2black @SMURFIYY @Wizarab10 Na your type I Dey run and cut off from. They go give you with left hand, use bad character finish your life with another hand. Give you one thousand today, suck out the money from your body tomorrow. Kai! I just cut off someone like you recently tufiakwa
English

@victorvica_ @SMURFIYY @Wizarab10 This guy, you dull I swear… you think you can get money from Nigeria without working? U feel say you go just dey house make Nigeria dey pay you when you no dey work or contribute to society? The system rewards those that work, not otherwise..we work so we demand good governance
English

@ManLike2black @SMURFIYY @Wizarab10 But you said your father and mother owe you nothing, now Nigeria is our fathers land Abi.
you see say you don’t think. You just carry cliche Dey walker upandan, no critical thinking
English

@victorvica_ @SMURFIYY @Wizarab10 I go teach my children say nobody owe them expect for people wey them work for, go teach your own children say him brother money na still him money…mumu
English

@ManLike2black @SMURFIYY @Wizarab10 You owe people kindness Because you’re not a wild animal in the forest.You owe your parents respect.Your government owe you good governance. Your pastor owe you good Bible teaching.Your brother and sister owe you companionship because of family. Money is your problem
English

@victorvica_ @SMURFIYY @Wizarab10 Guy, shut up… “Nobody owes you” doesn’t mean you shouldn’t help when you can…it means don’t feel entitled to anyone not even your twin….appreciate what you get, and if you get nothing, work your way up….don’t depend on others
English

@ManLike2black @SMURFIYY @Wizarab10 This cliche of nobody owes you anything has eaten deep into yall brains you don’t know where to draw the line, later you complain of bad society. Your parents who you good training , because it in turn contributes positively to the society and gives you an edge to a better future
English

@victorvica_ @SMURFIYY @Wizarab10 Nigeria is our father’s land….you dummy. In your father’s land, you have a share in his inheritance….We are Nigerians with natural and mineral resources, so it’s our inheritance and we should benefit from it…..We also pay taxes, so the government owes us.
English

@ManLike2black @SMURFIYY @Wizarab10 Never in your life expect good governance from your government. Them no owe you anything. You lack orientation.
English

@victorvica_ @SMURFIYY @Wizarab10 I dey help pass u wey dey talk but I understand life..my brother no owe me anything as long as I no work for am. My brother money no b my money, and if he decides to show me love because that’s what family is supposed to b then I will appreciate it and be grateful, not entitled.
English

@ManLike2black @SMURFIYY @Wizarab10 No help anybody. Allow everybody around you to suffer when you can help because nobody owes you shit. Also when you need helps and you have people who can help you, expect help to fall from heaven. God will still use man to help man . It’s not magic
English

@victorvica_ @SMURFIYY @Wizarab10 People like u go dey vex when u ask ur brother for help and he no give u due to circumstances wey he Dey face but u no go think say na lie say he no wan give u because that entitlement mentality don finish you….nobody owes you except those you work for…stop being a witch abi
English

@victorvica_ @SMURFIYY @Wizarab10 I Dey help very well but because I Dey give u no mean say I owe u, na out of my good heart make me Dey give u, if I say I no go give u nothing u go do….so hustle up, appreciate what’s given to you and help those you can….entitlement na witchcraft
English

@victorvica_ @SMURFIYY @Wizarab10 U be illiterate…if ur brother be ur boss and u work for am, then he owe u….but if he no be ur boss and u no get any agreement with am then he owes u NOTHING …If he decide give u, appreciate am and stop being entitled make u no later turn witch wey Dey vex for people progress
English

@ManLike2black @SMURFIYY @Wizarab10 Lol but your boss owes you salary if you work. “Nobody owes you shit” That is why you lot will only complain of bad government all your life and be bad leaders when you are in position because of this mindset. You don’t know what community is. You need education, serious one.
English

@Osas4412 @SMURFIYY @Wizarab10 Because I get money no mean say make u Dey entitled, I go help my brothers as long as I get but if my brothers get and them no help me in I go vex cause no be my money
English

@ManLike2black @SMURFIYY @Wizarab10 Na una know the kind family una come from,i can never be rich while my own blood brother suffers, except na ritual money i get, na curse dey worry many of una.. or na ritual una dey do, God forbid una thinking,Tueh.. like tueh again.. Jesus Christ..
English

@Osas4412 @SMURFIYY @Wizarab10 Guy, shut up… my brother’s money is not my money, and because my brother has money doesn’t mean I don’t need to find my own. People like you will later turn into witches, trying to hurt others because they didn’t help your lazy ass
English

@SMURFIYY @Wizarab10 You are just wicked, people like una nor even first dey make clean money, except na evil money... Tueh 🤮
Omoooo
English

@victorvica_ @SMURFIYY @Wizarab10 Ur type feel because your brother or friend don make am u no need double your hustle again…..entitlement na disease…even your twin money no be ur money
English

@SMURFIYY @Wizarab10 Your type feels everyone should suffer to make money because you suffered to make money
English

@lastkingDgreat @ManLike2black @Magixlamy_ Ibos and hero beer talks 😂
Na awolowo I blame for taking your people back in SW,dem suppose don finish una dat year
English

@hey737601 @lastkingDgreat @Magixlamy_ You king have to beg other kings to help them fight women still yet una loose….awolowo Dey educated na he drink Rat Poison? Him education no let am know say Rat poison Dey kill? Person wey them send to prison😂😂😂 coward awolowo😂😂
English


