ทวีตที่ปักหมุด
Mr Unstoppable XXL
916 posts

Mr Unstoppable XXL
@Mrunstoppablexl
Philanthropist Flyboy ✈️ 30BG❤️ Crypto & Stock expert Wanna catch cruise and help
earth เข้าร่วม Ocak 2026
356 กำลังติดตาม310 ผู้ติดตาม

@David_5019 @BETFUSE1 Which Ronaldo....person wey dem go dey bench for worldcup.....he just dey disturb himself he no fit win worldcup
English

@BETFUSE1 Nigeria players after Cristiano Ronaldo makes it 3 goals within the first 30 minutes:

English

Eyes have not seen, ears have not heard the type of thing Nigeria would do to Portugal tonight.
Madrid Xtra@MadridXtra
🚨 OFFICIAL: Cristiano Ronaldo will play against Nigeria for the FIRST TIME in his career TODAY.
English

@ugogod101 @john322226 I beg shey Victor go play? Na wetin I wan know be that
English

@pxrcyishim You all be hyping Ronaldo lately like say he his Messi
English

Ronaldo has scored against every nations he has played against, i’m so sure he’s getting another one today😂🔥
Madrid Xtra@MadridXtra
🚨 OFFICIAL: Cristiano Ronaldo will play against Nigeria for the FIRST TIME in his career TODAY.
English

@callmiAbbas @rejuvenated_ug Ice don finish Ice Prince
English

@TouchmineX No dey lie....when did Osinmeh said that??
English

@_AsiwajuLerry Nothing wey he fit do....everyone hyping Ronaldo like its Messi
English

@PoojaMedia Their eye go blur, dem con dey hype Ronaldo like say he go even score goal for world Cup without penalty
English

@yallmeetbenny When will you guys stop hanging TV....neck no dey pain you?
English

@BombeySamuel @Updated_CEO @UrglyGramm You newbies know how to dey talk to people wey don see life reach you and pass you, so you self fit dey ipo agba
English

@Mrunstoppablexl @Updated_CEO @UrglyGramm lol I have life outside twitter, I’m not even a consistent user
English

I don broke for this same app wey nobody send me, as I guide small I no send anybody papa abeg 😂
The Rose of Sicily🌹🌹@Roseofsicily001
@UrglyGramm Take it easy man. Life de Favour you no mean say others no de try. Take am easy.
English

@Theoladeledada Dey play, I go even unfollow you self
English

I followed everyone following me in the comment section under this post
Ọládélé 🇳🇬👑@Theoladeledada
There are over 5 million Nigerians on X. If all of us come together, we follow each other. We all engage ourselves, we will end up making like $50k each every month in X.
English

@BombeySamuel @Updated_CEO @UrglyGramm You don show face back....I be thinking say your sub finish ni
English

@Updated_CEO @BombeySamuel @UrglyGramm I swear I fuck up true true.....e don run away since self...maybe his data don finish
English

@FabrizioRomano As dem no see Alvarez sign...dem don settle for less
English

@Dammie_Dammie Would try, I'm just too lazy....thanks brosky
English

I did 30 diamond in the morning, will do. 30 later in the night.
URGLY GRAMM🍃@UrglyGramm
I’m probably the only stoner who smokes weed and HQC and still keeps my strength. Do 30 after Igbo if e sure for you, u go just pai😹
English

@Dammie_Dammie In the morning as I wake up right? Or anytime
English

@Mrunstoppablexl You fit start with 10 then 20.
From there you go dey fit push more
English




















