ทวีตที่ปักหมุด
DE PRINCE Tip's🏀⚽👑
1.1K posts

DE PRINCE Tip's🏀⚽👑
@PeacePrince0
ON GOD De must pay me grand audit
Enugu state Nigeria เข้าร่วม Şubat 2022
356 กำลังติดตาม665 ผู้ติดตาม

@ummuh_Zahra @nat4it If it's what dey made you to believe
What's ur own research about it
English


@Naija_PR Street no get memory and pedestrians dey move on, do your best at all time and do it for yourself. Abeg take am easy on yourself, go work hard. Abeg life is too short
.....................Abdul Ramon(Hushpuppi)
English

@Naija_PR Make everybody run their race on their own pace, everybody destination dey different and finish line no dey for this life. Anytime e reach your own point of celebration you go collect your own congratulations, no try to please street and online pedestrians.
English

@instablog9ja - Fraud
- Smoke (even if na shisha)
- Carry OS (or pay for knacks)
- Discuss my sexxual escapades (you no go ever know who I dey knack)
English

@supperterrance @deefuser That's actually 10m and not 100m
and again her flex it
English

@ColePalmer_0 Let it be on record that Estevao Willian Osamudiamen won a trophy in his first match as a Chelsea player
💙💙💙💙💙💙💙

English

@spiriitual Make we sha no dey find money for there again 🙂
English
DE PRINCE Tip's🏀⚽👑 รีทวีตแล้ว
































