Segun@SegunAzeez13·6h@BetCubana Na until after 48hrs before they go continue this match 🙂↔️แปล English00262
BC Stakes@BetCubana·6hOmo, them just hold person money 😫🥲แปลMachala | RMFC 🐐@RMFCmachalaSporty Hafa na English31131.1K
2oddsLeriq@2oddsLeriq·7hOya as weekend end well for us Make i post my game here Abeg make una enjoy we go againแปล English304187
2oddsLeriq@2oddsLeriq·7hSo Like this we just dey chop 2odds back to back😭❤️ Make una no forget i wan introduce one talent wey i get i wan dey post am here too I dey play cod well as 2odd dey enter make we dey happy go😪แปลGIF English5052321
2oddsLeriq@2oddsLeriq·7h@SegunAzeez13 Make we run m tomorrow if i dan go do my mtn line back cos na esim and my 16 spoil so na 13pro and airtel badแปล English10140
Just me and my wallet@me_and6370·8hGood night make I go sleep I never sleep well for days now 😴แปล English663731124.9K41
Segun@SegunAzeez13·8h@AgbaChadox @thenayvuiiiton @JustCasper_2 I think say na game you post smh 🤦♂️แปล English00088
Segun@SegunAzeez13·8h@obalola1992 @me_and6370 E no no even force you to play his game broแปล English00040
Segun@SegunAzeez13·10h@me_and6370 Since morning everything just get as e be for today jare 🙂↔️แปล English000117
Segun@SegunAzeez13·11h@iammrblossom 7050775467 Sporty ID God bless you massively my bro @iammrblossomแปล English00034
Mr Blossom 👑@iammrblossom·11hStaking don sure make this night Drop your id if you no get to play 😈แปล English4897551628.6K5
200billion@katty36091·12hOya who wants blue tick? N/b: you must engage me everyday if I buy you blue tick oo😒แปลThe only jayfund11@jayfund11🏀🔞 English5716441.8K5
200billion@katty36091·14h1 ✅ in 1 cutt🔪 So far 4 more to go 😆😆แปล200billion@katty36091KZD24X :2M odds Flex 6/10 :70 odds BOOM 💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥💥 English104233.2K4