Web3 Slayer Laser
1.1K posts


@foxxydammie @AsakyGRN Adebayo don knack funke wetin no good…..she still dey trip.
English

@AsakyGRN Comment when you see it. As a man, when you date a woman , do that thing well. 😆
English

Funke Akindele and Femi Adebayo finally greeted each other formally but, the stare Mercy Aigbe gave Funke Akindele and how Funke Akindele too returned the energy has sparked reactions online. 😭Mercy Aigbe and Funke Akindele were both uncomfortable on that stage. 😂
𝐀𝐬𝐚𝐤𝐲𝐆𝐑𝐍@AsakyGRN
What do you notice about this Femi Adebayo and Funke Akindele moment? 👀
English

@AsakyGRN Funke wan dey chop Adedayo work
She Dey trip over the guy I swear
English

@chiukwujioke @RealAdeshina But who attack them?
This is crazy
English

@RealAdeshina JOS IS BLEEDING 🩸
JOS IS BLEEDING 🩸
JOS IS BLEEDING 🩸
JOS IS BLEEDING 🩸
JOS IS BLEEDING 🩸
JOS IS BLEEDING 🩸
JOS IS BLEEDING 🩸
JOS IS BLEEDING 🩸
JOS IS BLEEDING 🩸
JOS IS BLEEDING 🩸
English

@naijaconfra Nah here we go dey dem go cry tire with wetin dey come
Ayes go think say dem strong and their head dey dere
E go touch them wetin no good just sit,wait,watch and see.
English

ILORIN, KWARA: Unconfirmed reports reaching us just now indicate that Aye (NBM) cultists may have just k**led a policeman a few minutes ago at Centre Igboro in Ilorin, Kwara State. This k**ling is allegedly connected to the k**ling of an Aye number 1 named Ahmed Muse by the police on March 6, which was reported by Naija Confra on that day.
The policeman was reportedly k**led in the presence of his mother. Residents in the Emir’s Road, Oja Oba, and Centre Igboro areas are advised to stay safe. More updates will follow when confirmed.

English

@Godaboveal15931 @naijaconfra Them for fold hand as de kee one of them Abi?
English

@el_vinchi217 @naijaconfra Your mind don dey sey dem no dey price Men
English

@BenedictEm91548 @naijaconfra Many ayes,eiye and many others to regret why they join
No gain in cultism
English

YABA, LAGOS: Naija Confra has obtained a video reportedly showing the moments leading to the k**ling of a Buccaneer (BAN) number 3 man named Fela yesterday around FCE (Technical), Akoka, Yaba, Lagos State. It was reported that the incident happened after the NANS election in the area, and Buccaneers have accused Aye (NBM) cultists of carrying out the k**ling. (Full video on TG).
Naija Confra urges viewers who can identify anyone in the video, or anyone seen dressed like this at the school or event that day, to come forward so that we can assist the authorities. Identifying even one person can help lead to the identification of others.
Naija Confra will continue to do our part, satisfy our conscience, and leave the rest for the authorities to carry out their duties if they wish. We always want cultists to avoid violence because they never know who is watching. Reject Cultism.
English

@BenedictEm91548 @naijaconfra Who no Dey regret to join eiye
English

@Marylifted @naijaconfra Pain and sorrow
No gain in cultism
English

@naijaconfra Cultists are callous and shouldn't be living amongst us. They have no empathy in them at all. May karma never forget them. They must answer to all their cr!mess. Usel£$$ sets of people. Mtcheeew
Say No To Cultism
Reject Cultism
Cultism is eveel
Shun Cultism
English

@collinsbright01 @femibereola_smm @KingsleyOs10929 @olamide_adee U no wan mention d betrayal
U forget Peter obi una national betrayal wey betray apga betray lp
English

@iamchisom101 Life without battle is life without victory
English
Web3 Slayer Laser รีทวีตแล้ว

Yoruba folks, if you are Omoluabi and not omo ale, the first step is to stand against Amuneke @KevinblakC for denigrating Yoruba women without provocation. Boycott @veloremit No reliable person should be associated with such bigotry & nuisance
#BoycottVeloremit #VeloremitIsAVirus


English

@olamide_adee The crazy shit is you bear a Yoruba name
What a dunce and despicable person
English

@Slayerlaser @olamide_adee Your stupidity is second to none I swear, that "Ibo" girl may God bless her soul anywhere she is
English

@special_Ada_Ide @olamide_adee So you gree say una be ibo abi
No worry your sef my ancestors dey deal with the girl and her family like dis u see as dem carry my money japa nah so so thief thief dem go dey thief till they kpai her husband and even she sef go collect nah dere pikin I pity
Enter my dm sharp
English

@special_Ada_Ide @olamide_adee I Dey like woman like you well well….cox as u dey do dey do I go like handle you wetin no good
Ur sister wreck my business but in the bid of showing evidence I jam unexpected money enter my dm send me ur address I will do you for free I will pleasure you well u no go believe am
English

@Slayerlaser @olamide_adee 1. Thank God you said na ibo
I am not an ibo woman, rather abum onye igbo
Secondly, this your lies eeh 🤣🤣🤣, you should have diluted it a bit na 🤣😂🤣
You see my evidence with his picture and full names,why is the person picture and full names missing? 🤣🤣 useless bigot
English

@Uhuru147Lord @Cum385897113803 @naijaconfra I no even need be cultist to sabi nah ot
Make I assume say I be senior man as u dey chop my member and I dey chop ur own wey we dey count d scores no be u or me dey loose. Atleast until e touch us but u see d family of fallen nah e loose; dere pikin nah just no count 4 cultists
English

@nomoreregerts @Young5victor @starman23401 @instablog9ja If I catch your papa I go first slap u 2 by 2 for head first who you dey call begger? How many Yorubas enter your dm beg you 4 money dirty slave?
Seh u get money? If dem dey call money ur entire family fit show? U dey mad abi mad Dey mad u
English

@Slayerlaser @Young5victor @starman23401 @instablog9ja Former . Now . Future.. Nigeria feed on ss oil . Apc slave . Yoruba begger

English











