Youngkush 🍑🌗
252 posts

Youngkush 🍑🌗
@Tanitrabubble
When you start to see your potential,the grind becomes addictive work on you for you❤️💛🖤
Klamath Falls, OR เข้าร่วม Eylül 2023
66 กำลังติดตาม21 ผู้ติดตาม

@gemininiiii For that same portable wey Dey gas for air 😂😂 Dey play Carter wan kill even though he no sabi throw the punch well
English

@Tanitrabubble @BigWins001 Guy no talk this thing again
How u go say Asake no get Lyrics ??
English

@KojoBlack123 @BigWins001 If you’re using paid platforms to stream also check written by olamide Dey atleast 80% Of old asake songs simple
English

@Ayomichaelxx Una drag person for saying the trust now he’s lying hm una still no wan make he rest aba
English


@christyjay243 @MBabawonder @ayan_sholay Real where all this Spotify and Apple Dey then when Adekunle Gold Dey town then assuming all this streaming platforms are trending then asake as how for where Adekunle Gold Dey na less jare
English

@Tanitrabubble @MBabawonder @ayan_sholay Your head Dey. Adekunle Gold is by far more talented and better than Asake. Ma just noise new artist edge streaming era Asake has. He can’t even match it shows Olamide did the work omo
English

@YOUNGEST091 @BigWins001 If you lose ball don’t lose leg I still Dey top ten so you no get my talk for mouth 😂😂 and those album wey Dey top that chart na Badoo una suppose Dey thank cause na him co write those lyrics 😂😂 make we see where this money go reach I will be here I don bookmark ✌🏽
English

@Tanitrabubble @BigWins001 you dull abeg na my last reponse to you be this , e still dey mud your idolo for spotify
English

@YOUNGEST091 @BigWins001 That farmeda na everybody sabi him farming skills na he good no be small why he no kon throw that stunt for Spotify na because say Spotify no Dey agricultural industry 😂😂
English

@Tanitrabubble @BigWins001 no forget say Asake album dey number 2,3,5 if i’m not mistaken and they were released before fujimoto so ???
English

@YOUNGEST091 @BigWins001 No cry oo 😂 you wan Dey use new release compare last year release omo 😩😭 I cry on your behalf with that mid 😂
English

@Tanitrabubble @BigWins001 i agree abeg where seyi vibes fuji keke dey, Omsf ni 😭, Go and bomb joor
English

@MBabawonder @ayan_sholay For where Adekunle Gold Dey play the only thing asake use pass Adekunle Gold na stream high number except that adekunle Gold is better than him far far
English

@ayan_sholay Olamide done fit push him self Asake is the greatest achievement Olamide ever had
English

@BigWins001 Wetin una expect from person wey be say na badoo write most of his release song when he Dey ybnl lol that guy no get lyrics na he just has the flow and ginger that’s all
English

@nbathug2804 @maghzy1 @saybobo_20 You no see una midolo song stream na asake song you Dey proud of oo 😂😂
English
















