ทวีตที่ปักหมุด
Community
1.7K posts

Community
@community423
LETS BE FRIENDS https://t.co/HHVMTb5hmb
Mowein Murgan เข้าร่วม Ağustos 2025
115 กำลังติดตาม2K ผู้ติดตาม

@community423 No mind me
Those games over sure 👍
I just add dem 😝
Dem be 2 self 1.07 too dy 😂
English

Community รีทวีตแล้ว

@_ceoofafrica @iamnasboi 9129143162
Opay
I drop with faith pls am a pregnant lady
English

Once some of una hear say person boom punter game and the punter ask am do show love ,na that time many of una prick go stand Dey shout entitlement up and down .. But if una hear say the punter win alone and he or she no post code , una go still come out dey complain sey na wicked punter why he no post code for the streets to win😂😂😂😂so that one no be entitlement mentality too? Abi una dey entitled to his or her codes ?na must say the punter must post codes ?😂😂😂😂😂 Nigerians and double standard.
English













