BornLegendary

6.6K posts

BornLegendary banner
BornLegendary

BornLegendary

@ebimcjasper

➡Jesusboy😇 ➡Geologist🌋 ➡Unrepentant Basketballer 🏀 ➡Tech Enthusiast💻 ➡Vocalist & Bassist 🎙🎸 ➡Sneakerhead👟 ➡Fitness freak💪 ➡LiverpoolFc⚽

Enugu, Nigeria เข้าร่วม Ağustos 2012
2.3K กำลังติดตาม1.8K ผู้ติดตาม
DRE💔
DRE💔@Motion_Boy_·
Make Arsenal de win you 5-2 u come see see chance score 5-4 make i just run mad😂😂😂😂
English
58
98
1.5K
31.9K
BornLegendary
BornLegendary@ebimcjasper·
Person wey never see league win dey troll person wey win am last. Nah wetin make every other fanbase hate una. You Dey brag about trophy from 21 years ago when I just carry am last season. You no dey shame 😂. No put your children through this kind of mediocrity. They deserve more 😂
English
1
0
0
8
Oluwatosin•H.E.A.L
Oluwatosin•H.E.A.L@iamtosin22·
Go check football history, check the records. Liverpool you be my boy. Defending champions wey no fit defend anything. Una dey drag for top 4. Tah! Leverkusen do unbeaten run. Make Liverpool try am if e easy. Go unbeaten full premier league season. Like play 38 games unbeaten, make una try nah.
English
0
0
0
14
BornLegendary
BornLegendary@ebimcjasper·
@iamtosin22 @MainooKobs @Motion_Boy_ He say nah gold plated trophy. Team wey never fit get above 90 points for their entire existence even with the so called unbeaten run. When the big boys gather in Europe you’re a nobody. Even conference league, you no fit win. See the kind team wey be your mate nah, Leverkusen 😁
English
1
0
0
20
Oluwatosin•H.E.A.L
Oluwatosin•H.E.A.L@iamtosin22·
Golden Premier League trophy na Gold plated my bro. No be the normal silver wey e dey follow come. Sha you get. UCL wey we wan go carry so. Unbeaten run wey Liverpool no go fit ever do. Even if we say make una go championship league una no go fit still run. Unbeaten no be for big boys na for Invisibles. Ask Bayern Leverkusen.
English
1
0
0
16
BornLegendary
BornLegendary@ebimcjasper·
@gbadamzigba @tinyinehh Emotional Arsenal fan! Kpai nah wetin plenty Arsenal fans don do since wey una give zero UCL in donkey years. UCL nah for big boys not pretenders.
English
0
0
0
24
💫
💫@tinyinehh·
How are you leading 5-2 and go ahead to concede 2. Instead of you to defend you’re coming out to look for what I don’t know when you’re still going to their stadium 😂😂😂 Defense Dey leak them say na entertaining football 😂😂😂😂
English
81
405
2.5K
46.2K
BornLegendary
BornLegendary@ebimcjasper·
@iamtosin22 @MainooKobs @Motion_Boy_ Wetin be Golden Premier league trophy? Dem give you two trophies? Maybe nah when you don die dem go carry am. UCL nah for big boys no be pretenders 😅
English
1
0
0
7
Oluwatosin•H.E.A.L
Oluwatosin•H.E.A.L@iamtosin22·
Na bragging rights my bro. As una get wetin to take brag, na so me sef get my own. No worry I go carry the UCL, una go come rest. But e sure me say you no go fit see your team do unbeaten run to carry golden premier league trophy. At least UCL sure for me. Golden Premier League trophy sure for you?
English
1
0
0
15
BornLegendary
BornLegendary@ebimcjasper·
@gbadamzigba @tinyinehh Your 30 years don dey count since nah. You fit don kpai before your team see major trophy as e be so. Why you dey avoid to talk about UCL nah. lol
English
1
0
0
41
Oluwatobiloba😇
Oluwatobiloba😇@gbadamzigba·
@ebimcjasper @tinyinehh Lol footy no start last season. It took your team almost 30 years to win it with Klopp. " Do am if e easy" like say arsenal no even get trophy at all.
English
1
0
3
76
BornLegendary
BornLegendary@ebimcjasper·
@iamtosin22 @MainooKobs @Motion_Boy_ He say when last I reach semi finals. Nah wetin you wan use brag be that? 😂 Arsenal fans too funny. Person wey never see him team carry UCL for him life dey ask me when last I reach semi finals
English
1
0
0
9
Oluwatosin•H.E.A.L
Oluwatosin•H.E.A.L@iamtosin22·
@ebimcjasper @MainooKobs @Motion_Boy_ I still get trophies pass you despite anything. Abi make we Google am? UCL no be for bottlers. When last you reach semi finals? Lol. Ahhh Liverpool fans una no get seat for this table abeg shift first.
English
1
0
0
14
Oyiga Micheal
Oyiga Micheal@Nsukka_okpa·
There’s no team capable of scoring an Arteta led Arsenal side 5 sha. That’s one thing I’m sure of.
English
87
104
1K
29.8K
Oluwatosin•H.E.A.L
Oluwatosin•H.E.A.L@iamtosin22·
See emotional Liverpool fan don dey bring in trophies to take save him face. Lol If I bring up my Golden Premier League trophy talk now, e go be like say my pride wan too much. Because I know say Unbeaten run for full season I no be any English team mate. But make we go sleep, time na 12:27am
English
2
0
2
26
Lyés
Lyés@LyesBouzidi10·
I think a lot of the “lack of defending” talk tonight is massively overblown. Yes it was an open game and at times the shape of both sides were wonky but watch back those goals and most of them are just All World level attackers doing All World level attacking things.
English
104
556
6.3K
241.2K
BornLegendary
BornLegendary@ebimcjasper·
@JosPrintsHub247 @MrTomiwa So you’re basically criticizing a team because you think your team has a better defence meanwhile you admit you can’t attack. So what’s the point? 😅
English
0
0
0
7
SAKA THE STARBOY❤️
SAKA THE STARBOY❤️@JosPrintsHub247·
@MrTomiwa You are missing the points seriously… Arsenal attack is bad but the defense is good, everyone could see this and that’s what has been sustaining the team for some time now.
English
1
0
0
63
Mr Tomiwa
Mr Tomiwa@MrTomiwa·
What is the essence of your "good defense" if you'll still end up having the same GD as the teams you're saying have a "shitty defense"?
English
5
7
19
697
BornLegendary รีทวีตแล้ว
UEFA Champions League
UEFA Champions League@ChampionsLeague·
If anyone ever asks you why you love football, show them Paris Saint-Germain vs Bayern München. 🎬
English
1.3K
11.8K
54.6K
722K
BornLegendary รีทวีตแล้ว
Fabrizio Romano
Fabrizio Romano@FabrizioRomano·
Erling Haaland: “This is football”. 📲👏🏼
Fabrizio Romano tweet media
English
2.4K
16.2K
344.7K
3.2M
BornLegendary รีทวีตแล้ว
G
G@Gideoomatic·
No foul baiting, no play acting, no hoofs, no corner gimmick, no 11 men behind the ball, just proper attacking football and and pure technique on display. This is how the game should be played
English
76
5.3K
34.3K
429.4K
Mr Tomiwa
Mr Tomiwa@MrTomiwa·
The biggest mistake you can make is assuming both teams have a shitty defense.
English
260
1.2K
12.7K
267.1K
BornLegendary
BornLegendary@ebimcjasper·
@Akvicoc @Nobsdaslushhkid Every team that is extremely good in attack will always most likely have deficiencies in defence. You’ll be surprised that they might have even conceded more if they tried to defend cos that’s not how the team is built.
English
0
0
3
529
13
13@Akvicoc·
@Nobsdaslushhkid Exactly! Luis Enrique fumbled the match, Why are you attacking at 5-2? Just sit back and use your counter-attacks well.
English
6
3
134
5.6K
Noble Igwe
Noble Igwe@Nobsdaslushhkid·
If Arsenal had played this way and ended the game at 5-4 from 5-2 , no single person will be talking about how entertaining the game was. Don’t let anyone gas you up .
English
115
893
4.6K
178.6K