Tweet ghim
Digital Cash Lab
3.7K posts

Digital Cash Lab
@DigitalCashLab
Simplifying Skills AI, Tech, Finance for everyday people in Africa and beyond. 👉 Start from here and learn. Manchester United fans
Tham gia Temmuz 2015
221 Đang theo dõi226 Người theo dõi

@9jaTalkerX My husband na chef he do most of all the cooking I hardly enter the kitchen again if my kids wan na them
Papa them dey go meet
English

@stylishduchess @tolathebaddest We go always survive no matter what
English

@9jaTalkerX Time na money ohh that’s why I wan make you teach me
The streaming ohh make time no
Run pass us
English

@big_zehrry Bro Avalon na rugged car ohh if you sabi car well that es350 na hype una dey hype am
English

@Millishield01 If dem give me 15m now so make them carry dey go
English

@InnnnHoliday Regina no get peace of mind for her marriage oh
English

@CHIZZY_BB Na only for Nigeria we dey assume all this things.. like say see one big Ghana must go bag money full am
English

@Seunfunmi_mi Ones un don smoke Igbo una go come dey post anyhow
English

@Millishield01 I get admission to study trucking machines for Halifax.. na when exchange rate come hit 1k to Canadian dollars I give up after all the stress
English

@drharveee Wetin be this.. if you see good you no dey know or them
Tire you eye
English

@john322226 The funny part say you go dey press am seed no dey inside again your hand go dey touch each other
English

@MasterBolaji I wonder the wan una dey think pls how the guy take save lives for Nigeria.. I believe you do travel abroad well.. make i no too talk una dey smoke Igbo
English

























