Post

@viani310 @bigvalokoye You posted my video with tagging me🤦♂️
English

@viani310 I remember when we found out our guy surname na Ejeh and d guy is from Benue. Immediately I remember Joel and 2face song. If u know dat name u should relate
English

@viani310 This is exactly what i did when i found out my friend’s name was Chrisogunus
English

@viani310 You get him OPay.
But you nor know him real name.
Oya nah😂😂
English

@viani310 Na once them stop to dey call me “Hobi Jay” start to dey call me “Obasanjo” upandan😂💔
English

@viani310 Wetin we use Orobosa and Oboh eye see that year…
English

@viani310 Thats after like 10years of friendship 😂😂😂
English

@viani310 Omo my own na Najite dem dey call me that year and I no even be delta pikin
..lol
English

@viani310 E get one ni99a for my estate way dey form big boy like mad.. as God wan help me catch am.. he come do pos for my side.. me self i show up to do pos too.. the pos lady say to my guy.. is your name Okoro .. brr 😂
English

@viani310 When I was in school I was popular known by my father name "femi" I hate this so much I thought it's a disrespect on my surname omo last last I fall in love with the name o. For you to call me femi you be OG to me
English























