
@stack0oo You guys don’t know how big of a deal this video was back then…be like una never dey use twitter then sha .
English
Adigun_O.G
294 posts

@Adigun_OG
Keep it simple and real ✊🏿






Oyibo taste jollof and plantain for work today she go take another plate. Think say na baked beans and sausage be this. I say the day them go taste ewa agonyin dem go sell this country





