
@justtemi__ Abeg what is reptile bcos dem go cut his head off
English
Apasino of Lagos
338 posts

@Apasino044
selectively available



one girl slap me today. As I rush her na so people gather me , men o, dem hold my hands begin dey beg me. I almost cried. I no talk again. I leave the girl , sit down like say e don end.. Omo na so I rush this girl eh, all her mouth na blood











“The best punishment a man can give a woman is malice 😭 just ignore her, stop talking to her and come home late… It’s better than physically beating a woman. Any man that beats his wife is a BIG FOOL” — Frank Edoho



