BJAY🎱🪖
30 posts


@ovatvofficial Shoni cc load am
U don cast yahoo finish
U come forget say karma dey real
U been no dey scam before
English

@EzehVic4020 Wey the squad🤩, Dey no rate ham at all when the werey climb stage🤩, the mumu still tear cloth again, animal behavior🤩🤩
English

@AkolamWorld @EBona69 That the first thing I ask when I first saw their videos yesterday but I want to believe before filming that video the government had given them a day of good treats that why they were looking ok
English

@ELuccks @freu_rodrigues Mas o que que ela ia fazer? Capaz de mais atrapalhar do que ajudar, não tem força pra nada, ajuda como num caso desse?
Português

@ozuego @HOLY_CURRENCY00 @ctpnetwo Yinmu ….y’all should find solution to Nigeria….all this shit is not necessary
English

@IfunanyaDelilah Abi God wan punish all of them ??@ifunayaDelilah I dey ask , abi make all of them stand up for Oga
English

هذا الطفل غفلت عنه امه لحظات لكن عناية الله انقذته دون ان تدري عنه امه ولولا الكاميرا لما عرفوا انه غرق
هذه الايام الصيف حار والناس تبحث عن استراحات بمسابح فكن حريص على اطفالك لا تغفل عنهم اجعل جلستك امام المسبح حتى لاتكون سبب في كارثة على اسرتك نسأل الله ان يسلم اطفالكم وكباركم وصغاركم من كل شر
العربية

@AsakyGRN Not proven guilty but they don dey dehumanize them
English

@ishaqsamaila5 Your papa dey mad abi? When bandits cut person throat where ur stupid asshole dey? Na Ogun go kpai you for this nonsense wey u post here, when bandits kidnapped people u come here to talk about it? You this oloriburuku 🤡🤡🫵
English

🚨 Urgent!
Every Nigerian has the constitutional right to live anywhere in the country in peace.
If reports of security personnel pointing a rifle at an innocent baby during an operation are true, it is unacceptable. Criminals should face justice—not innocent families.
Justice, professionalism, and respect for human dignity are essential for lasting peace.
May Allah protect Nigeria and guide us all. 🇳🇬🤲🏽
English




























