Sabitlenmiş Tweet
.
20.1K posts


Don’t go there bro i don be land lord before you start Dey see yahoo money




Leonie Mara@_e3omra
@heisbraze @Demi2wavy69 Na him $1k and wey dey go down like this 😂💔
English

@societyhatesian @illxgally I’m still gonna change the paint at the time of construction ma Wetin Dey ground be that
English

@illxgally Tf is that wallpaper about
Whats that gym equipment doing there?
The clock looks old school
English

Unrelated but having a bland and minimalist interior is better than all this things clustered together and that clock at the center is spinning my head
.@Demi2wavy69
Don’t go there bro i don be land lord before you start Dey see yahoo money
English

I see say CCTV cameras no Dey house ....make I run am for you 🤲🏽🥲
.@Demi2wavy69
Don’t go there bro i don be land lord before you start Dey see yahoo money
English

House wey you dey pay rent for? 🤡😂
.@Demi2wavy69
Don’t go there bro i don be land lord before you start Dey see yahoo money
English

@Demi2wavy69 You wey rush go post house wey you still dey pay rent for 😂😂
English

@Razaq_temilade I get but I wan upgrade to higher KVa wey go fit power that ac and fridge
English

@Demi2wavy69 Bro I no see any solar panels for your house
Please I do solar inverter installation 🙏
This is Good for a 2bedroom apartment without AC

English

@Demi2wavy69 Alright, it’s time to change those blinds to curtains Sir🤲🏽🤧
English

@Demi2wavy69 Your house sharp bro. 🔥 🔥 Peace of mind go want wound you.
English

@HELPME1575660 Thanks bro, funny thing na my p man run the plan and blueprint
English

@Demi2wavy69 Nah... I like how simple your house is. I'll add something like this to my property soon.
I like how the floor is 4 feet above the ground. Man I love your house 🏡.
Contact of the engineer behind this won't be bad or the house plan
English

@Iam___George @silentotega @Demi2wavy69 Where proof say na the other guy too get the uncompleted building. Na by force to put my frame for my house ??
English

@Iam___George Why I go post house wey no be my own so person go come quote me with this you? This shit is mine dawg ❤️❤️
English








