Leonie Mara
78 posts

Leonie Mara
@_e3omra
When life gets hard for you 💔 just say Damn! I’m so hot even life gets hard for me 🥹😌
Katılım Kasım 2025
40 Takip Edilen22 Takipçiler

@Adesquarekunnex @Demi2wavy69 Go swap your trii camera buy data nau 😂
Filipino

@_e3omra @Demi2wavy69 Abi you won sub me make I snap my own give you?
English

Don’t go there bro i don be land lord before you start Dey see yahoo money




Leonie Mara@_e3omra
@heisbraze @Demi2wavy69 Na him $1k and wey dey go down like this 😂💔
English


@_e3omra @samuriajacks As you Dey reply people comment say na family house idiot
English

@Demi2wavy69 @Gretosky1 With unverified acct like mine 😂 anyway whatever makes you happy
English

@_e3omra @samuriajacks Lol you wey Dey post your uncle site wey dem say make you carry block nko
English

@Demi2wavy69 @Adesquarekunnex I go come retweet this particular tweet 😂 when I’m done 😌
English

@_e3omra @just24kk @heisbraze Before I Dey pay rent now na my papa house you go cry Wetin no good 😭😭
English

House wey you dey pay rent for? 🤡😂
.@Demi2wavy69
Don’t go there bro i don be land lord before you start Dey see yahoo money
English

@Adesquarekunnex @Demi2wavy69 Spit ke? Wetin you dey talk? 😂😂 you dey shame house wey person never build finish? See as una dull 😂😂
English

@_e3omra @Demi2wavy69 The spit wey he don already pour ontop you nko😭???
English

@denvsthoughts @Demi2wavy69 You no see say the building dey in process 😌👌🏼
English

@Demi2wavy69 @_e3omra what do you have to say about this🤣🤣🤣🤣
Be like that $1k later go far o🤣
English













