Sabitlenmiş Tweet
Dharey
2.9K posts


Who fit help me wear Dracula Chelsea Jersey? 😂😂😂
Mr Junior Ebong🧛♂️🇱🇮@Optimus_Dracula
Smile to the Camera 📸 🧛♂️
English

Wait there was a level called ultimate??😳
Pharaoh👳🏾♂️👑@MrMekzy_
Were you there? What star level were you on?
English

@KingAndreasss No be people dey support Coventry??
I go dey say I wan comot this arsenal till today I no fit...love for the game
English

People like this no real
Out of all the teams in this world. Na Real Betis he chose
F E E Z@Feeztm
Bro supports real betis? WOW!!! 😂😂😂
English

The most underrated gift is being the financially stable sibling
🏀@IBRAHIMSTARBOY7
The most underrated gift is having a financially stable sibling.
English

A man will see you off if you’re really that girl, you won’t even force it.
If he doesn’t, then you know what you are.
You no fit drop OG rank. 😂😂😂😂
🧸@_y3maya
call me crazy but a man who doesn’t see you off when you’re leaving his place doesn’t rate you.
English

@ABUJAPLUG If you’re that guy and you Dey see this post God go take you if u accept her back o..
English

@Daygenius @dammiedammie35 Jokes on anybody wey think say all the igbo wey dem dey sieze say dem no dey smoke am..😂
Una think say dem dey return or troway am...dem go even go sell am for another dealer...na Nigeria we dey seh 🤣
English



@boy_director Abeg My creator no forget me 🙏make the stars align with me
English

Omo menh dem cheat us oo with that Goal wey them no Allow
But it's well we go again
CONGRATULATIONS TO THOSE WHO CASHED OUT 🎉🎉🎉🎉🎉
LIVING LEGEND

LIVING_LEGEND60 🐐@LIVING_LEGEND60
TODAY'S SPECIAL OVER 2.5 GOALS JADV7S - 300+ ODD
English

As i no be professional sef, if dem no put me for set i go cry
ABU AZEEZ@AbuAzeezAbolaji
No matter how professional you are as a footballer , you cant be in the shoes of norgaard and be happy
English










