Sabitlenmiş Tweet
Xavier Wesley
3.9K posts


@onlybetsensei Omo
Na wetin I wan do in the next hour bro
Life is really hard for me oo
Nothing to eat this evening
Good night family bye for life
English

Maybe today is @isthaths day
He always drop game late
Should we do some edits?
English
Xavier Wesley retweetledi

@royalgp247 Boss dat means say we wey dey our 20s no fit use dis work???
English


@iamnasboi So dat @oluwa_femiiii go boom 10/10 abi?????
Dey play
English

@Eruobodo_waizy He go bring work for me them fit use me do our village king from there I go rich
English

I get but as you no come get work how you won take get materials
Asiri osole ti a fin di borokini laye
Ori Ekun 16
Ori igun 16
Ori akalamagbo 16
Ori eye osin 16
Ori olufa 16
Make I continue????
Tony Durler@durler_tony
@royalgp247 Me I no get work but I want to have money like dangote. Which soap, aseje, ebu, gbere I fit do to make an oluko
Indonesia

@oluwa_femiiii @Dc_Sunnyfresh Wey we never boom 10/10 dis year????
Make e no blow am yet ooooooo abeg I still won drive lambo
English

@Dc_Sunnyfresh WTF is this? God should blow the trumpet already, jare.”
English

@onlybetsensei 1st & 2nd - G4RSTA
2nd & 3rd - TZE2Z0
3rd & 1st - JQVRKL
All combined — MTHJHK
Dansk

@tunmise_adeleke @tunmise_adeleke hope say u sabi speak in tongue
E b like say na day language God hear now oooo
English

















