JD

11.3K posts

JD banner
JD

JD

@Juddywizard

life is good

Lagos, Nigeria Katılım Temmuz 2015
4.6K Takip Edilen6.4K Takipçiler
Sabitlenmiş Tweet
JD
JD@Juddywizard·
My brothers no go believe their eyes when dem wake up this morning😂😂😂 God is the Greatest!!
JD tweet media
English
355
567
8.4K
918.7K
JD
JD@Juddywizard·
Make I order one Private chef make she con cook noodles for me tonight😂
JD tweet media
English
50
16
164
3.3K
JD
JD@Juddywizard·
@Blacksheep_999_ Me wey don run commot for house incase😂😂
English
3
0
10
630
JD
JD@Juddywizard·
I use to think I don’t have people in real life that know me on X. I wake up now dey see countless missed calls and messages from friends and extended family Omo na true say “e get the kind money wey go drop for your aza, everybody go first resemble thief’s and bandit for your eyes😂😂” Na that stage I dey now😂.
GIF
English
53
35
166
5.2K
JD
JD@Juddywizard·
@OluwaniBiggest Me wey first deactivate my WhatsApp, I go message una with new number tomorrow 😂
English
5
0
12
619
OluwaToby
OluwaToby@OluwaniBiggest·
@Juddywizard I don call you this morning Judyyy 😂 Hear my humble cryyyy before u change number
English
1
0
0
605
JD
JD@Juddywizard·
Make we share 1M for the street 20k to 50 people, must be following 2pm today be there!
English
354
144
664
16.5K
JD
JD@Juddywizard·
I’m not trying to be a motivational speaker but you need a steady cash flow income to win big from gambling, I lose 10-20k daily gambling on random codes. Gambling is not for everyone, desist from it!
English
37
56
393
13.2K
JD
JD@Juddywizard·
@MLacastar Text me on WhatsApp You no expect millionaire make he dey text you first😂😂
English
2
0
10
213
Mac_Lacasta
Mac_Lacasta@MLacastar·
@Juddywizard Walahi since 2022 e don tey 😂.Thank God for new blessings.. Make I help you get one mad ass Benzo. Polanco go far, Sheyi autos ti wa okay😅
Mac_Lacasta tweet media
English
1
0
1
366
JD
JD@Juddywizard·
I look outside my window now see my Toyota Camry, e con resemble Jalopy for my eyes😂 Abeg which time polanco dey open shop, I wan go greet am very early this morning😂😂
English
27
23
355
23.8K
JD
JD@Juddywizard·
@popoo_jr @Nazzy_cfc No worry manager no get 100m for aza… if he see this tweet he go bill Andrew😂😂😂
English
8
3
315
11.2K
JD
JD@Juddywizard·
@akoladechase No worry, Steve is covered!!! The best laptop he desire
English
1
0
15
1.1K
JD
JD@Juddywizard·
@MLacastar As I wake up this morning see say na Toyota logo dey my balcony, I just hiss😂😂😂 It’s been a long way coming my gee😂
English
1
0
5
758
Mac_Lacasta
Mac_Lacasta@MLacastar·
@Juddywizard Na wetin been come my head b this😂 say you fit wan change am, e don try.
English
1
0
5
1.9K
JD
JD@Juddywizard·
@dxmolaa Meet me for snap😂😂
English
4
0
3
1.2K
Faruq
Faruq@dxmolaa·
Egbon?
Faruq tweet media
Magyar
5
1
19
9.3K
JD
JD@Juddywizard·
If dem gimme sleeping pills tonight, I no sure say the sleep go come My hands are shaking
English
32
34
597
32.5K
JD retweetledi
uncracked
uncracked@Cypherpunkgod1·
nggas in sporty bet just outperformed web3 bros
English
79
276
3.4K
76.4K
JD retweetledi
+234 nigga🎀
+234 nigga🎀@martinnsSzn·
today no be children’s day na “a moving man” day!
English
27
573
3.8K
59.7K
Anslem
Anslem@he_is_zaks·
@Juddywizard Make Steve study the cyber security finsh come help you secure your millions 😭😂
English
8
4
1.3K
66.8K
JD
JD@Juddywizard·
My brothers no go believe their eyes when dem wake up this morning😂😂😂 God is the Greatest!!
JD tweet media
English
355
567
8.4K
918.7K
y4yi
y4yi@yxyiagain·
My brothers no go believe their eyes when dem wake up this morning😂😂😂 God is the Greatest!!
y4yi tweet media
English
34
28
817
36.7K
Striker🎭
Striker🎭@severestriker·
@Juddywizard Bro go first wonder why e no use cybersecurity school fees take play fess 😂💔
English
3
1
691
67.9K