Sabitlenmiş Tweet
SEISMike 🎯 🌋
502 posts


@instablog9ja And I Sabi spit ohh
Just dey waste am inside gutter 🤦🏽♂️
English

@iamnasboi From what I saw, Arsenal won but it was a late winning. ✅
English

@crspredictions Na spit I no fit spit abi na wetin? Godddd! 😫🤦🏽♂️
English

@_dinomelaye As God don lift Peter obi ns you wan force am down!
Na so like this God hand go enter your eyes. 😒😒

English

@IfunanyaDelilah You must be very childish to be asking such question
English

@iamnasboi Given where you were coming from, I can relate.
The dream go big pass @deejaybign brotherly 🤝🏽
English

@iamkingolu @YulEdochie We don't have broke people in Igbo land
English

@MickieSTANN @YulEdochie You mean broke igbos... The rich igbos are proud of him
English

Nobe say I no like money but make Bonnie just follow me, na the only thing I want for this weekend 🙏🏽
Victor Boniface@boniface_jrn
🤝
English

@boniface_jrn Nobe say I no like money but make Bonnie just follow me, na the only thing I want for this weekend 🙏🏽
English

@Brattyenori13 You dey appear on my FYP pass people I dey follow. You be winch???
English

Whatever you are going through, pls don’t beg anybody for money ❌
Whatever you are going through, pls don’t beg Woman for money ✅
SEUÑ@YKoluwaseun9
Whatever you are going through, pls don’t beg anybody for money
English

@YKoluwaseun9 Whatever you are going through, pls don’t beg anybody for money ❌
Whatever you are going through, pls don’t beg Woman for money ✅
English



















