
@shire_frodo @IsaacMi78414092 @icons_closet Keeping your words short doesnt mean you're not crying. You no get strength to type cos you dey cry. One hand on your phone the other cleaning tears
English
Ozwarld
132 posts

@NofksGuy
I don't give a fuck, ain't even got some to give cos my field of fucks is barren.












@NofksGuy @Ovoh_of_Lagos Throughout my discuss, I no call cult . no out word for my mouth . my mate dey China dey load container. I no come online to argue cult matter abeg. My leg no dey equal 🙏🏿... I no fit run when e burst 🤲🤲🤲



@NofksGuy @TomekoMacd75495 @AyoMide518477 @izzy_ogbeide Exactly men are just after women body none of you can even resist little temptation. You people lack discipline and yet you’re here insulting women . Una no fit ever control una desire that why you cheat and ur wife end up doing the same thing to you . Loyalty goes both ways



















