Ovoko properly
62 posts

Ovoko properly
@OProperly
An On Air Personality in Bridge radio 98.7 fm Asaba Delta state..A real estate expert,..buying and selling of landed properties,expert in property management..
Delta, Nigeria Katılım Şubat 2017
159 Takip Edilen50 Takipçiler

@drpenking This one nor be don't touch a woman o..I not dey dat one...by the time im done with u..u will never use those hands again all ur life..aswear
English

@dammiedammie35 The day I hear or notice that any idiot called a man is raising his leprosy hands on my sister....chai...aswear...I will so deal with dat man that his spirit will be so disappointed in him and jump out of him...foolish man flexing muscles for his wife...
English

@GWR @BrianNwana If this guiness book never spoil naija people nor go allow am rest....dem go soon thief dat guiness book..everybody go kuku rest..
English

Nigerian social media star @BrianNwana travelled 25 kilometres on foot whilst visiting 150 fast food restaurants in 24 hours, smashing the previous record by 50 👏
Read more by clicking the picture below ⬇️
English

@GWR @BrianNwana If this guiness book never spoil naija people nor go allow am rest....dem go soon thief dat guiness book..everybody go kuku rest..
English

@X_Dailly See all una long long gown and big big skirt..see wig sef...lol..dey play..make we leave sexy skirt and sexy gown with round big yansh come follow all these mary amaka styles?
If una like make una nor level up..After chasing out ur husbands with bad character,dey play
English

@Jbrandy_YBNL Na now wey Kiss don dey do bouncer work..u wan take on any of dem..why u nor come take dem si ce wey d real bouncer dey?
English

@Tohlarsky @Jbrandy_YBNL Na now wey Kiss don dey do bouncer work..u wan take on any of dem..why u nor come take dem si ce wey d real bouncer dey?
English

@KorexKing_II @instablog9ja Omo my phone fell off my hand while watching this
English

@Emmybosscfr Omo..for dis naija...na we be our problem...wetin concern Davido coming with pure water price na?
English

@scamdamp I pity the babe wey dis guy go kiss after this nonesense....
English

@Symply_Tacha U nor know say keke riders na former okada riders?
From 2 legs yo 3 legs..so dem wanna fly
English

@SympLySimi Take your marriage off social media...learn from other people's experience...just my opinion...I love u guys...
English
Ovoko properly retweetledi
Ovoko properly retweetledi













