Pheezymanny
52 posts


@theboyfromojo We Dey wait for him make him try mention zino name for matter 🤪😒
English

@Mubeey015 @Governor83485 @theboyfromojo If he use ram trend e go make sense instead of using people wey pass am trend 😂🤪cuz using ram to fight or do stuffs na life we meet am so celebrity are human being like us not that ikorodu boy fighting every artiste to trend 😂
English

@itsboycoded @theboyfromojo Nah why his old glory Dey call Adekunle gold and zlatan out for trending or what sir
English

@Nakymani @theboyfromojo Fighting everyone to be trending exactly like portable 😂
English

@theboyfromojo Seyi is just fighting everyone at this point
English

@offwhite3211 @theboyfromojo For Wetin abeg sir ?shey for your bots streams Abi wetin sir 😂
English

@theboyfromojo lol even zino fans way day make mouth for this comment know say seyi vibes vibes big pass zino
English

@Iam_lilbahdy @theboyfromojo That your ikorodu boy don Dey find trending since una notice ni zino no talk to you una Dey diss am later on now nah Adekunle gold with zlatan now 😂trending boy ogo ninu ikorodu
English

@theboyfromojo Seyi no dey hide talk
E dey always direct talk to the owner “awa o ni k’ema drop snippet o”😂 that one nah wetin
English

@OlubakinT @Jos_kizze @theboyfromojo Bring a video where zlatan say that 😒😂una go Dey talk without brain
English

@Jos_kizze @theboyfromojo Okay so nah small disrespect to Seyi when Zlatan said, Fuji moto keh 😂😂 God abeg
English

@Mubeey015 @Governor83485 @theboyfromojo Your seyi wey Dey find trending up and down 😂person wey Dey hate Dey call person hater😂nah your mentor sing am nah still him be the hater in the industry only him Zino,Adekunle Gold and now zlatan he just Dey drag people wey don pass am
English

@Governor83485 @theboyfromojo Trending len wa,and seyi no go give am😹✌️
English


Pheezymanny retweetledi
























