
@Vecutens @jon_d_doee Which kind dumb statement all of una dey make sef. I sure say dem never even use cutlass cut u before, pretend to be dead with a bullet through his neck? Na from that pretending him go actually die sef cos he’ll bleed out in minutes
English

























