Sabitlenmiş Tweet
Innosaint Aspic🤴
9K posts


The Argentine Messi.
RIICHIE@The_RIICHIE
Amad wants to sit, who is standing up for the Ivorian Messi?
English

No look plenty now
You no go believe say I no look this video too 😁
Pamela@PamelaNjoku2
No look Save 🔥🔥 Lammens is a Maddddt man🔥🤭
English


This AFCON matter don dey enter another thing oo😂
• Senegalese football federation bin tok say dem go parade their AFCON trophy for Stade de France, Paris tomorrow despite say CAF tell dem make dem return di trophy.
• Now oga Mourad Elajouti wey be di president of di Moroccan Lawyers club don come out tok say dem hear say Senegal won go parade AFCON trophy for Stade de France tomorrow.
So dem don send formal legal notices( letter) give Stade de France and GL Events say anything wey make dem allow Senegal parade that AFCON for Stade de France tomorrow say dem go carry dem go court because na illegal thing dem won do.
Dem say make those people collect di trophy from Senegal hand or make dem no allow Senegal parade because if dem allow am say dem go pay for damages because CAF don already award di trophy give Morocco already.
My people una say wahala be like wetin ?😂

English

@Promiseishim @iyanu_okeya Commot your fan give Tony make he give you small thing to get your spark back
GIF
English


Dem beat Chelsea finish dey do Tinubu celebration 🥲😂😂
Fabrizio Romano@FabrizioRomano
🏆🇸🇳 Iliman Ndiaye after another super game: “We are champions of Africa!”. Him and Gueye were reminding about two titles for Senegal; not just one. ✌🏻
English














