Sabitlenmiş Tweet
Willz.sol🫂
3.1K posts

Willz.sol🫂
@Willz_Sol
FX_Crypto Trader | Crypto Analyst | Researcher |Web3 | Tech Bro😎 | register Exness👉 https://t.co/b9lijvuwhU
Atlanta, GA Katılım Eylül 2016
798 Takip Edilen915 Takipçiler
Willz.sol🫂 retweetledi

@ItsAmahAdoma @shalomdfirst see if u look at it critically both can be missed i fit go one bar the drink beer the stream the two event
English

@ItsAmahAdoma OMO MY SISTERS WEDDING OOO DEM NO FIT DO THAT ONE TWICE
English

@kiraforex POLITICS MONEY ALL DIS ONE NA CHILDS PLAY FOR ONE LOCAL GOVERNMENT CHAIRMAN SIDE FOR NAIJA
English

@Willz_Sol @lex_consults Omo bro no vex say I disturb u I just wan ask if I fit see like 1 thousand naira for ur side nothing Dey my side at all boss 🙏
English

@Chi_xauusd una dey lie well well for this app
oooo swear say na only fprex money be dis
English

I wasn’t going to post until it arrived, but here we go!
My GLE is on the way!
THANK YOU FOREX, GOD DID…
GOLD DID 📉📈🙏🏾
Executioner.🥷🏾@AU79executioner
2rr?? Bia, this woman you don't like GLE abi ? 😭😭
English


@Talk2Temikola I go buy food put for my kitchen first who dey hungry no the trade
English

@KojoForex @grok No rush, no noise — just discipline, patience, and progress.
English


@Teeniiola help us tell am to shave him armhole abeg e dey smell for this side
English























