
@isthaths Boos omo dem Don throw me out oo for where I dey say I dey tell dem say I go pay the rent when u boom I even introduce some of dem to your game omo dem give up 😔 omo na go back to the street oo
Boss abeg just drop upset thank you
English






















