Praise
218 posts


@zamaniii00 Some go give you smoke buy you food make your life dey spoil
But if you ask same niggas for update you he receive premium whining
English

@Successful0017 @twitgameboy As you come online dey narrate wetin you want make dem do for you😑😂
English

@twitgameboy 1.7 my apartment money 😪 land lady don give me quick notice, I gats move out find another house, and the other house wey I wan move to and the expenses go chop big money for my hand, at this money, life don tire me because life dey beat me 99-0 but anyhow sha man gats survive.
English

@ThatOjoBoy Poor man needing every need to flex on his fellow poor men
Poverty is really a state of mind😭😭
English

@NigeriaStories A wise man once said the only thing a poor man is good at is procreation
Why not invest in this people at same time helping the economy and helping their families
English

@Henryuch12 @instablog9ja You dey learn if you say x2...
Baba don pass that level since 10 years ago
English

Proper Igbo woman. The wickedness is inbuilt😭
Chinaza (Nwaanyịnightwear)@NwaAdaIgbo1
Look at this picture closely What do you think is wrong with it? They have been roasting her on Facebook
English

@UrglyGramm One of my guy wey be best graduating student don Dey stone since ss3
English

“Stoners no Dey school”
Greg is our example of educated stoner👌
Greg fourtwenty🥦@broccoliboygreg
How I served my country with crested vest wey no size me🤦🏽♂️😂
English

Over 3000 Repentant B0ko h@ram members swear!ng with the Quran that they’ve completely dissociated themselves from any form of extremism 💔💔💔
English






























