Ayomide Olawale
2.1K posts




@buzormemes Shey make them give you contract sign 4 years contract comot cap 😂🤝
English


🚨 Urgent!
Every Nigerian has the constitutional right to live anywhere in the country in peace.
If reports of security personnel pointing a rifle at an innocent baby during an operation are true, it is unacceptable. Criminals should face justice—not innocent families.
Justice, professionalism, and respect for human dignity are essential for lasting peace.
May Allah protect Nigeria and guide us all. 🇳🇬🤲🏽
English

@Nuelmiles1 @SirHenryComedy @instablog9ja Lil bro calm ur balls down find something to d with your Miserable life! If u like no go school if u like go!! Just comot here lil duck That president wey u mention if he no go secondary school will he able to contest? I will tell u again that's beer minimum get sense little bro
English

@iamEazy_ @SirHenryComedy @instablog9ja Imbecile again I ask you
How much the English you sabi speak don give you?
You Dey call another man wey don create niche for himself olodo
If e easy why you never open tiktok dey stream
You Dey talk about English yet person wey no get waec na your president
Idiot
English

Olodo uprising: “Your h@tred got nothing on me. I swear to God, I’m fr¥strated. People want me to overthink and quit my career” — TikToker Peller
English

@Nuelmiles1 @SirHenryComedy @instablog9ja Don’t be stupid lil bro…. Wating them Dey use school cert do for nija? Na to help yourself not me fuullllllllll.
U should be able to speak at least smal!
U should be able to write at good few sentences
Is a beer minimum as a person! It matters don’t let your brain wyn u o😭
English

@iamEazy_ @SirHenryComedy @instablog9ja Ozuor again I ask you
Wetin you take your school do?
If peller na your brother you go call am olodo
Stupid idiot
English

@dammiedammie35 Then call something ratel u carry 5-7 year old piking go there ? Ehe mama?
English

@Nuelmiles1 @SirHenryComedy @instablog9ja Foolish fool na Wating dem ask u?
The whole argument na by Wating dem use am do? Any sharp shouter blablabala
English

@TheDamiForeign Hisense all the way! Everything wey Dey my aos na him
U see anything LG THEM DEY QUICK SPOIL
English

@Goatedinnit My own be say How Una go plug me go china like this? Make I showcase my talents 😭😂
English







































