BOLD
2.7K posts

BOLD
@igebold
Firstwepray...............Web developer...... Arsenal 💯.......Learn to expect d unexpected
Katılım Temmuz 2022
1K Takip Edilen923 Takipçiler

They’re always bringing him out,can’t he sing a song that will make him come out alone?
BASITO@itzbasito
Justin Bieber brought out Wizkid & Tems to perform “Essence” on Coachella main stage 🔥🔥 x.com/jahboyback/sta…
English

@ayorindeolusi6 @esuayi People knw wat dey are doing bro .....dey intentionally offend you and b like I will beg him ....if you beg me,I go even hug say e don finish.....na d time wey u no expect ah go strike
English

@yabaleftonline I b nakist.....I eat dat area for a living ....u knw wat I mean
English

@ayorindeolusi6 @esuayi Same here bro ....I don't care what dey say after I do my own back .......u do me bad ...I do my own back ,I don't care if you later give ur life to Christ...I will take it back
English

@itzbasito @kusssman Dat road sweet ......I dey reach 140 before I turn for ogombo road
English

see wetin una turn coastal road to
EverythingCar_X@EverythingCar_X
Pov; Your Chinese car starts shaking after hitting 100 mph.😂😂😂
English

@big_zehrry If God con sponsor m...make u buy nigeria use......na mechanic go be ur best frnd
English

@jahboyback Person wey suppose dey man o war ....men no dey think like dat
English

@yabaleftonline Ajebo cultist .....lost 1 out of 3.....werey say once in my life
English

@john322226 Comot dia......for dis lagos ...people wey go mend burna boy ,na only lord dry gin u go buy for dem
English

At the end of his set yesterday…Dj tunes played “Solo Makinde”…I was dancing like my life depended on it lmaoo…
I really love the song…so he gbemidebe
I do remember him replaying the line “Ma ronju mo mi Moh, Solo Makinde” several times…
Only now in hindsight do I realize he may have been taunting Burna🤯🤯
English

@xquire147 U wey ur wife dey always embarrass for public....better go sit down ...Come online dey form agba akin ....
English

Burna na ajebo thug nao.....even if e talk say e go mend u,na sexy voice e go use talk m
MACHALA JNR🌍🏅@starboylekzy1
Burna funny gan oo, you go meet person for ein Dj booth paste am, e paste you back, you run go call squad 😂😂
English

My brother once went to Lekki for a haircut at a particular place. Before they started, they told him the price was 200k, but he was wearing AirPods and didn’t hear properly he thought they said 20k. After the haircut, they asked for payment, and he transferred 20k. Almost immediately, they questioned the payment and said he was actually supposed to pay 200k, and things started to escälate.
Fortunately, the real shop owner was around at the time and stepped in to settle the issue. My brother explained that it was a misunderstanding, and after checking the CCTV footage, they confirmed he genuinely didn’t hear the correct price. In the end, they let it go and only asked him to pay 100k instead.


English















