@PoojaMedia Dembele left Barcelona
Beat Barcelona in the UCL
Beat Barcelona players to the Ballon D’or
Same Dembele is a bigger PSG legend than Messi
Dembele sure odd of the perfect revenge 😂😅
@Odumodublvck_ Na why dem no dey select people wey go arrange list from Nigeria, Wetin be this. If dembele no win you no go put am for 1 o. This Barca people Ehn lol
@musiqterritory As I click on wizmid..na so I dey hear his usual lyrics She tell me say, she tell me say...Na diz werey una dey use to compare 001... normally dem supposed jail who ever dat bring up diz topic...
@musiqterritory All those songs you put for wizkid side blow oooo, hope you no, most of us are just seeing that Davido ft some kuema Abi Wetin be the name
if i find out my husband had a dna test done after i just pushed a baby out, immediately i leave the hospital i’m leaving with my child and serving divorce papers.