Muktar
234 posts


@AmooRidwan81538 @instablog9ja Na because of the d experience wey u Don get and u Don dey familiar with the pattern wey dem dey use set questions
English

@instablog9ja First one 169 second one 179 and third one 212 and the worst part be say I no read when I wan write the third one ..
English

@oz_simply @Wizzycollinsag1 @john322226 Na rubbish u dey talk. U know how many white wey dey work for Lagos?
Ur own na to talk only bad thing about ur country, if anything good happen for country u no go talk am
English

@Wizzycollinsag1 @john322226 Oga relax Nigeria na country before?
English

@InsideIlorin_NG You’re responding to a tweet from 2020 in 2026. Dumbass
English

Sallah is here.
Can you deliver 100 this weekend?
Bldr. SHAMS…@its_shamex
just saw 30K and 35K rams right now in Kaduna. Gayu a rufa ido a yi layya.
English

@yabaleftonline Ehh fine girl no dey chop abi which one be and na fine girl ohh?
English

Cancer is a bastard. Why him? Why is it not Bola Tinubu or Nyesom Wike?
YabaLeftOnline@yabaleftonline
Actor, Alex Ekubo dies at 40, after battle with cancer.
English

@chazzyaffor @instablog9ja Na rubbish u dey talk. Pikin wey no ever reach 1year and dem give am tribal mark u know whether he/she go like am or not.
All those south American like tattoo too and dem Don dey turn am to culture buh their law still no allow make dem draw am for pikin wey no know anything
English

@instablog9ja For those saying same thing needs to be applied here in Africa,me don't like tattoos and those tribal markings,but u can't compare fashion with culture,for culture,it's different cus that's one way to know a people,but fashion can be dealt with,such pain on that yng lad.
English

@FabrizioRomano @real_neddy @DAZNFootball @DAZNFutbol He’s putting his future in danger. He’s still young, with many potential clubs that can sign him , even Madrid. Internet don’t forget. He’s not wise.
GIF
English



@TrendingEx Honestly she deserved it
wtf is that first picture? Tuber of yam or potato?
English

@MobilePunch Why should u be begging politicians governor to install Oba Alaade for the ijebu pple.
Let it be done accord to traditional procedures.this is Awujale stool not political post.
English

𝗩𝗜𝗗𝗘𝗢: 𝗚𝗶𝘃𝗲 𝘂𝘀 𝗻𝗲𝘄 𝗔𝘄𝘂𝗷𝗮𝗹𝗲 𝗯𝗲𝗳𝗼𝗿𝗲 𝗘𝗶𝗱-𝗲𝗹-𝗞𝗮𝗯𝗶𝗿, 𝗜𝗷𝗲𝗯𝘂 𝗖𝗵𝗶𝗲𝗳 𝗜𝗺𝗮𝗺 𝗯𝗲𝗴𝘀 𝗔𝗯𝗶𝗼𝗱𝘂𝗻
𝗥𝗲𝗮𝗱 𝗠𝗼𝗿𝗲: punchng.com/video-give-us-…

English

@InsideIlorin_NG Not completed, Niger Hotel isn't in the list
English

@Teeniiola Even if she dey cheat u no get right to dey beat her, e better make u break up abi ewo ni werey. If she die lasan u go first miss like 3 world up 😂
English





































