
@AirtelNigeria the rate my 40gb runs down to 5gb last still dey shock me till date. Abeg how did I offend you guys wey make unah run me that kind street #ojoro abeg make unah refund me my data GB.
English
Offor Obiajulu
202 posts

@obrahfor
Life is easy if you apply the basics..
















