Sabitlenmiş Tweet
RG 🧌
2.3K posts

RG 🧌
@ongodrg101
highest cappo 🦍🦍 Manchester United ❤️❤️
Katılım Aralık 2024
164 Takip Edilen41 Takipçiler

@Ayomichaelxx @YoungGeeOD Come watin una dey smoke exactly? Seyi fell off keh? When where
English

List of Artists who fame did them view once 1️⃣💔
1. Fido
2. Fola
3. Fireboy
4. Seyi Vibez
5. Lil Frosh
6. Iyanya
7. Timaya
8. Boy spice
9. Ayra Starr
10. Rema
11. MuyeeZ
12. Tekno
13. Kizz Daniel
14. Dammy Krane
15. Jaywon
16. Crayon
17. Odumodu blvck
18.Shallipopi
19.Erigga
20.bella shumurda
Who I’m i missing ??
English

@express_catfish @FabioMoses3 @ChuksEricE Bruh noting wey you wan point, Theif nah Theif, no gender for thief
English

@FabioMoses3 @ChuksEricE Yes, but not too agreessive cuz his body is not fragile like a woman's body
English

@heisdonflexb @waggydey4you Guyyy you too Dey talk. One of my babe don send your post to me now. And she don know say we no fit marry. Guyyyy you don make me lose one pussy but I still plenty sha. But he pain ooo

English

@realwolog @esam_baba1 Omo nah everybody he touch oo. Me nah around 10 I Dey stroll so I fit use my last 500 buy akara for road
English

@Elladeyforyou @FowobiofLagos You be nepo baby?. If not you Dey lie say you no sabi pito. Nah lapo babe smoothie
English

@iambrokenigga1 @TripleH299 @dimlawpr @1BENNY7G How many show ur fav do with his past two 2 albums. Let year na only 2 show una do. And you Dey compare ham with person wey do tour. Bruh you be fool. Send me a picture of Morayo tour nah. Dem cancel all the tour. lol 😂 your tears too sweet oo
English
RG 🧌 retweetledi

@viktorbensonyt Nah you know Watin you Dey find for relationship. If I don chop girl like 3-4 times I don sake for the game
English

@iambrokenigga1 @TripleH299 @dimlawpr @1BENNY7G I like as you accept say you fav and dj Tunero go beg mavo for verse lol. Una no get money to pay for better ft with top artist.
Asake still pity Una with EP. Where the EP Dey now?. No tour or no show. Nah online una go Dey shout but una no fit do show.
English

@ongodrg101 @TripleH299 @dimlawpr @1BENNY7G Stfu jare 😂, your fave meets artiste or he jumps on their wave😂🫵
English
RG 🧌 retweetledi

@daddyK4You @vdmempire So you want dey beg for blord?, why una do fools ham talk when he do banner and tell everyone for stream say he pay ham. So why Una Dey fear to face to law. Online different from offline. Make the judiciary do thier job okay
English

@vdmempire This mugu should release BLORD. Ratel is not the most useless movement
English

@iambrokenigga1 @TripleH299 @dimlawpr @1BENNY7G Bruh my fav meet too artist, not upcoming artist wey just get small fame. your fav and dj Tunero don run go meet dem for song but last last nah beating constant he chop lol 😂
English

@TripleH299 @ongodrg101 @dimlawpr @1BENNY7G Who is stopping your useless fave from recreating old glory😂🫵?
Your useless fave milked stromae, shaboozey to get hit song hope u know??🫵😂
English

@GStubborn10434 @DJ_TUNEZ Shey nah only FC Dey this world. Una never know watin Dey sup. Wizkid self no say he no Dey relevant again for international. Tears go plenty gan ooo. Fela go just Dey laugh Una down fall

English


@YoungSwoosh_ @roxie_ug Nah self centered people. Make dem just ban from 70 years to stop voting. Omo Una go see as everything go change. But nah old people Dey rule country. I no even understand watin Nigeria own tinudu self. Omo Make God just help us oo
English

@ongodrg101 @roxie_ug Africa is suffering because of those old folks,when their belly is full they won't care about the future of their children and grandkids 😪
English

@embashins @YoungSwoosh_ @roxie_ug Nah the fact. All this old generation just wan vote tinubu becuz nah Yoruba and rice
English




















