
@OneJoblessBoy Make una Dey check history before una go Dey write rubbish, seun kuti is right, I was in uni den, d increment was more than 200%, all of una go Dey here Dey write rubbish wey una no know. None of u here lived or schooled in d east, wen people Dey tell una facts, una go insult am
English























