OMOMEILOVEBREAST O
5.3K posts

OMOMEILOVEBREAST O
@steadytwenty47
Man-united 🛑|| Football Lover || Web4 ||Wholesale Plumbing Materials Merchant.
Ibadan, Nigeria Katılım Mart 2019
1.4K Takip Edilen1.2K Takipçiler

@sportingking365 Nah why Una get gambling brain sha, now I understand. Stfu you get to those levels with scale of vision having the potential of billionaires. All this your cap no follow road.
English

The uncomfortable truth is that attaining this level of wealth is almost impossible without sacrificing your morals, breaking the law, engaging in shady businesses, being corrupt, being a ruthless competitor or lobbying your way around government policies that favours you.
Sporting King@sportingking365
W.E.A.L.T.H
English

@sportingking365 CRIME” just say it leave plenty English egbon
English

Second frame, worst nightmare of a punter
Ayo of Ibadan@theayoadams
Òjé Eléso, Ibadan. 📁 Ayo Adams.
English

@Feeztm This one no be lie at all. I call the oga wey I Dey always settle wella say dem carry me make e follow them talk, he just ask which division dem be i tell am he say make i give them thier own too
, from aleshinloye Dem carry me go one gtbank along ringroad withdraw 50k cash
English

Lmao! Please don’t do it.
Person wey do am years back, he still dey carry 25 litres petrol go give DPO like every month.
The day wey them burst am, DPO dey on leave.
Johnmark Obiefuna@jayhemz
Once you hit a block of money as a young upcoming man in Nigeria, go to the closest divisional police headquarters, donate something, anything. Collect a phone number from the DPO for "follow ups" Save this just in case. Must I teach you everything?
English

I entered uber this evening to my snooker place and the keke rider asked me “Oga! Abeg how much be this your perfume? E nice”
Next thing, two people are the back were asking me the name too.
I told them “Thank you” then I told him the price and asked him “Why didn’t he ask me of the name first”
He said and I quote “Bros! Na the price fit make me know if I go ask of the name or not” 😂😂😂😂
Everybody for the uber burst laugh😂
English

@Burna448817 @Dan_baba04 No. Physical rate high pass this e code
Na only razer gold be same rate for both
English

@Dan_baba04 This e code gift card. Is it the same rate with physical card?
English


@likkleddon @Dan_baba04 Yea razer gold rate currently beats Apple Card but be like that card no really dey too dey store, my cl no dey see am ,I just dey chop Apple bad rate dey go and e dey pain me
English

@effxzzzyy @black_bhoy_ 😂 😂 that one wey talk 80k. I sabi am dieeeee
Naso she dey always hang her prices 😂 so una go come price down
English

@NurseLekan @EuginhoCortez Dem go first shoot three bullets in the sky to thank Allah for providing
English

@notfamousgang @whopls_ Omo that one too dey sha. Some cl really mad gan
English

@steadytwenty47 @whopls_ But na for cl wey Wan pay naa, what of cl wey no gree pay after 1 month
English

@honest30bgfan_ She can be like this with tinubu too, na her way
English

@yankeeplug_ There’s nothing as sweet as make your papa or elder brother teach you work 👨🏽💻
English

@Ayonotmid3 @yankeeplug_ 🤣🤣e dey come out small small
English

@steadytwenty47 @yankeeplug_ Dem chop CC finish,he come create account name am Yankee plug
GIF
English













