Queenkay
27 posts


@moy__in @_belikebaddy No abeg bcz ur eyes and ur collar bone wey be like angry bird sef don talk every shege wey ur eyes don see 👀
English

@SarahFellion @_belikebaddy U no get joy at all, olosho sef na person future wife oo .. what if she be ur angel 😇 in disguise 😂😂😂
English

@HaYoMiDe_ Gongo aso kutupu awu, anywhere the seller and the producer dey😂😂 compensation like 100million naira for attempted murder 😂😂
English
























