@ArcUracy@wlcback14 You no go defend keh , e shock you abi now it’s fake but yours is real 😂😂😂😂 egbon adugbo aye yin ti baje sir , you never show your acc balance o 😂😂😂😂and your car 😂😂😂😂
@ArcUracy@wlcback14 Life for Wetin ? You showed your own you no lie na me come dey lie , your life don spoil sir , old for nothing , 45 years old man with 10 years old brain 😂😂
@ArcUracy@wlcback14 You for no buy at that age nau , we be age mate you no shame you dey brag about 2016 with under 25 , when you was my age why achievement did you have you grow old before you try dey make ham little in life but at my age I achieved all those things you should be ashamed sir 😂💔
@comradeluta@wlcback14 Shw me oo or else this year go bitter for you oo
2016 na when last I acquired a property 😢ee no bad but show me your own
Abeg I de beg you show me !
@ArcUracy@wlcback14 45 years old ? And shame no catch you ? Your wife supposed dey shame for you but obviously she no get level just like you too 😂😂😂💔💔💔
@comradeluta@wlcback14 Na now I know say Yorubas na elenu kpo 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂, 3 evidences now oo. Your turn
Oya show the land wee you get! I no suppose de do all this things but i don plead with my woman to allow me!
Show me your own I de wait
@ArcUracy@wlcback14 Imagine someone being burned in 1981 , a grown ass man like this still fooling around in twitter disgracing his family , una no really get life truly 😂😂😂💔💔
@ArcUracy@wlcback14 I don’t even need to , until you check the meaning of ewure too, we don’t want you people in Lagos and you can’t govern in Lagos and there’s nothing your papa can do about it we give Una kano and sokoto that’s if dem no pursue una like Ghana people did
@comradeluta@wlcback14 Ohh I just de see this audio house
Make I no go that side
No ever for YOUR LIFE ARGUE WITH IGBO MAN
GO MEET KASTINA PEOPLE
SMALL YORUBA 😂🤡
@comradeluta@wlcback14 I fit still use my iPhone screenrecord am make you see am, but won't show my account balance
Cause you don whine me for that iPhone aspect
No be everything be gra gra small Yoruba 🤡
@comradeluta@wlcback14 Worst part my account balance doesn't show my real name on my visual account display Its my nickname Na why i gats enter into my info to show you the name you still say na fake 🙄😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤡🤡🤡🤡 I no want make you see my acc balance
@ArcUracy@wlcback14 Which evidence make I believe wetin you no fit proof , if you want me to believe show your acc balance on that name if not you go to you village to fool your family not we 😂😂