
@no_worries10101 @AFC_Rexzzy Because dem dey see money collect for your hand na why you think say na dem love pass because dem dey stay even after the rubbish you dey do them
English
Bigg Stepper
5.3K posts















Boys, this fake maturity on birthdays has to stop . Celebrate yourself you’re not a cockroach. Post yourself, let us wish you abeg.









@_Abdulakeem_ @abazwhyllzz I have the champions league one for you in Lagos,reach out to @TheTifeFab so you can get it,then we buy 15 more from abazz, share it to whoever you want.💛❤️














If you never too guide no dey follow your guys wey guide dey roll, you go later regret am, nothing like brotherhood if money no dy for both sides.






Say No To Yahøø!