Daniel_4you
1.7K posts

Daniel_4you
@Carty1Dan
live life 🏈 @FCBarcelona #Arsenal 💗👌
Abuja, Nigeria Katılım Ocak 2026
48 Takip Edilen88 Takipçiler

@victoreffiong67 @whopls_ Exactly wetin sup yesterday I give up 😂😂 server 60k but I go Dey collect $500 ups how I sure say I go collect the $5h🤣😂
English

@AderogbaF44044 @instablog9ja Yea, that's why we decided to do it this way.
Women have been doing, so we will start doing it once dem kidnap your toto
Bandit toto 🤣😂🤣
English

@SilvaJaa2 My two close friends for here Dey collect school fees per semester since 100 level and both of em be first born ..but me wey be second born , my elder bro been Dey my uni so I no fit lie
English

School fees and other expenses I don't lie but you see handouts I dey like kpa I fit buy am for 2k make I say 2500
I know a guy who told him mom they pay School fees per semester baba dey collect that money
IDANSKI⛷@Blac_nels
omo i remember when i dey 200l… i dey come back from lag to oye.. one woman for inside bus just dey complain about her son school fees for fuoye… normal normal fuoye school fees no cost… i con ask the woman how much the boy dey pay… she call amount wey be like times 3 of wetin we dey pay… na there i shock say dem don dey scam the mama… the guy go just dey do big boy for school like that lol😂😂 some guys no get conscience
English

@YKoluwaseun9 @abazwhyllzz If miss ynash make I blend
Sorry class not ynash
English

@onlyone_success This kinda post should meet the girls on TikTok not twitter na them gon gon need see am pass 😂
English

200 Level student, Vicencia Avinu was declared missing but has been found with private part and tongue missing on her b0dy.
According to her friend, She told her on Thursday of meeting a rich dude but didn't return after the meeting. So they tried reaching out to her by call but it was unsuccessful.
Family declared her missing on Friday after their search couldn't bring them good results. On Saturday, she was seen at the shore with her tongue, brea$t and private part cut-off.
You can sympathize with her family but I can't, because I have no pity for materialistic girls. Their hypergamy always lead them early to their gr@ves.
She probably had multiple good men in her DM but she rejected them because they're br0ke.
Will materialistic girls learn lesson? No.
Will materialistic girls still kpai like this? Yes.
There shall be no happy ending for materialistic girls.

English

@Jared8077629135 @Fedrickkkkkk Drop offside option Oga which kind mumu option be this
English

@LMonyei79605 @talk2fuzi56 They can swear and promise to pay back but then no go ever pay complete 😂😂😂😂😂😂 or no payment at all ..u go turn enemy cos u wan collect ur money 😂😂😄
English

@talk2fuzi56 One girl don do me this kind thing
thank God say i no borrow her much and i have learnt my lesson
English

@KE_MrBlack Na so one yeye girl give me conditions ..I tossed her back to the street where she belongs to all and non
English

@PROSSPAERR I remember this girl on fb that year she was dating this fair guy with long hair ..around 2023 ba something like that ..I miss fb era sha
English

@Dan_baba04 If this amt is not small for you and you own good device I will put you through discord update with steady 25 50 dols
English



































