Dan
3.3K posts


@Dr_Pharouk Now I know why you only practice on tweeter, you no fit use this sense attend to even bird
English

@instablog9ja You really need the money oo cause na only gold digger you go attract
English

@KelOnovo @osnwmoF2eZxFQGm You self you need de careful with the kind talk you de talk
English

@osnwmoF2eZxFQGm Make Una Dey careful with what you people say here oooo
English

@mazi_ubani @DOBabatunde My sis way be 2003 pikin finish service a year ago
English

@DOBabatunde Omo their marriage deserves all the good things life can offer abeg .... 2004 pikin suppose don dey 200l for university
English

@deylowkey247 Omoh I go dey find just 10k my guy go use 100k stake for my bet account 😂 I go dey find just 5k take sub , he go dey order more Martel for club. I remember one night omoh I picked 6k for club oooo 😭
English























