TimelessJozi

233 posts

TimelessJozi

TimelessJozi

@TimelessJozi

Sport betting G and Scriptwriter 🤍 ✨https://t.co/7LlcgA8RA4

เข้าร่วม Haziran 2025
285 กำลังติดตาม9 ผู้ติดตาม
TimelessJozi รีทวีตแล้ว
Paul Bond
Paul Bond@PaulBondFaith·
Christ defeated sin and death, broke the devil’s power, and set us free - all without us earning it. This is pure joy.
English
67
187
1.7K
191.2K
TimelessJozi
TimelessJozi@TimelessJozi·
@Jr8Adam @gemininiiii That’s why OGs like Snopp Dogg are still standing while young niggas are dying. Street is not how tough you act but how much you can survive while still maintaining your credibility..
English
0
0
0
35
Jay Adam
Jay Adam@Jr8Adam·
@TimelessJozi @gemininiiii You don jam “Awawa boys “ for midnight like 3 or 4 am, you go they thank your God make dem only steal from you , make dem no harm you…unless dem sabi you.. if not, otilo..
English
2
0
0
12
TimelessJozi
TimelessJozi@TimelessJozi·
@Jr8Adam @gemininiiii This thing you talk now just make me realize say most of una nah butty 😂 As a sensible street person wetin make you dy crayfish for 3am for midnight? Awawa or not even Kesari boys or police fit harm you talk say you be thief. Real street nigga don’t live a reckless lifestyle 💯
English
1
0
0
43
TimelessJozi
TimelessJozi@TimelessJozi·
@Jr8Adam @gemininiiii That’s normal but wetin wan make you mend alaga? People like that no dy allow see finish in the first place that’s what you should know. Cos they can do and undo so they avoid see finish at all cost…
English
1
0
0
11
TimelessJozi
TimelessJozi@TimelessJozi·
@gemininiiii Most of them nah 2020 them start to understand wetin dy sup😂 Baba Hafusa dy waka without bouncer them think say nah joke.
English
0
0
0
9
Gemini
Gemini@gemininiiii·
@TimelessJozi One person talk say we dey gars reminisce 😂😂
English
2
0
0
34
TimelessJozi
TimelessJozi@TimelessJozi·
@Jr8Adam @gemininiiii Bross Aga dy waka without bouncer una no sabi meaning of street y’all confuse that with confra. Some people mad pass your imagination with strong street ties..
English
1
0
0
12
Jay Adam
Jay Adam@Jr8Adam·
@gemininiiii If he enter oboye or agbole for ejigbo without entourage , “no case boy” go obtain am mend am better slap.. Reminisce ko Reckoning Ni
English
3
0
0
158
TimelessJozi
TimelessJozi@TimelessJozi·
Shut up which which Reminisce? Even for King Kong Remix wey Vector feature am he still use scope diss Vector. Alaga no fear anybody papa… Most of una nah butty so una no sabi anything 😹
NAWTI BOY@neefenawti

@gemininiiii Make una dey deceive una sef. Reminisce wey Vector wan take hin life for 2013?? Una no too dey overrate people. Ę mo nkan Nan rara ni X yi.

English
0
0
0
37
TimelessJozi
TimelessJozi@TimelessJozi·
@____testimony @gemininiiii You don chop Orlando Owoh tire 😂 That man see life gan person wey sing about Alagbo and lifestyle inside prison😂Se o mo aunty ester lalagbo enu o gba iroyin Allah on😂
English
0
0
0
1
pikachu
pikachu@____testimony·
Na why I like Late Dr. Orlando owoh be this, baba na Boxer on him own and if na jazz you wan use baba dey game😂 "Many people say I be thug musician, some people say I dey smoke ganja, if you wan take you take ganja plenty for town,wetin Kennery go take if no be ganja, i don't care whatever people say" - Ganja, Vol 5, side 2.
Gemini@gemininiiii

Reminisce, Alaga Ibile, Baba Hafusat. maybe ke, who even wan touch am? who get the mind to go touch am? Alaye na no go area even the way he rap sef, any time I listen to him I dey always fear am 😂

English
1
1
3
291
TimelessJozi รีทวีตแล้ว
Zoba
Zoba@Czooba·
Sporting CP gave us, Cristiano Ronaldo, Nani and Bruno Fernandes Man United fans, we’re all supporting Sporting against Arsenal tonight yes or YES?
Zoba tweet mediaZoba tweet mediaZoba tweet mediaZoba tweet media
English
431
2.6K
22.1K
227.2K
TimelessJozi รีทวีตแล้ว
BOY MULLER
BOY MULLER@its_boymuller·
You didn’t just talk, you did it. Thank you @asakemusik for sponsoring my video🙏🏾. God bless you for me, my goat 🐐. I’m forever grateful 😩 . God Abeg MP4 out now on YouTube
English
241
2.5K
24.2K
339.7K
TimelessJozi รีทวีตแล้ว
MrBanks💰
MrBanks💰@Mrbankstips·
You are not broke, you are just in your pre-revenue era.
English
608
906
5.9K
87K
TimelessJozi รีทวีตแล้ว
TG OMORI
TG OMORI@boy_director·
Dagrin pon pon pon beat should be in the museum.
English
344
1.5K
10.9K
227.1K
TimelessJozi รีทวีตแล้ว
Lilyallly❤️🇬🇧
PUBLIC Announcements: If you withhold something that could save a persons life and tell them to have sex with you to get it, you are a rapist. Thank you
English
54
872
3.8K
127K
TimelessJozi รีทวีตแล้ว
Fine_girlrita
Fine_girlrita@FGirlrita·
Boom wey go take us to car stand go locate us this month
English
202
340
3.5K
48.2K
TimelessJozi รีทวีตแล้ว
𝐂𝐡𝐢𝐬𝐨𝐦
𝐂𝐡𝐢𝐬𝐨𝐦@Chisomxoxo_·
You want to date older men because they are “sweet and mature” and can also “press money”, but get angry when a 22 year old girl gets married to a man in his thirties. This is when you start preaching that men should go for women their age. Are you normal?
English
115
634
2.4K
44.9K
TimelessJozi รีทวีตแล้ว
DeeDee🌟
DeeDee🌟@DiianaD_·
The greatest player of all time, Cristiano Ronaldo 🐐
DeeDee🌟 tweet media
English
153
210
1.4K
27K
TimelessJozi รีทวีตแล้ว
Damilola ÌRÀWÒ ⭐️
Yoruba hymns >>>> Reading Psalms in Yoruba >>>> Eulogy in Yoruba (oriki) >>>>>> Praying in Yoruba >>>>> Yoruba women >>>>> Yoruba men >>>>> Yoruba foods >>>>> Yoruba lifestyle >>>>> Yoruba tribe >>>>>>>>>>>>>
Čeština
68
888
3.1K
42.6K